Tracklist

RISE
1 Rise

About Album

Artists

Release Date

September 20, 2024

Available Lyrics

Rise + -
Rocky Dawuni “Rise” Lyrics Yeah One two one two one two we dey come live from here I no get space to breathe I’m suffocating with pain I no dey follow the rules I no sey you feel the same My own eyes now dey see we only suffer to gain I no dey lie, I no dey tell no lie What a man do another man fit do Yeah yeah yeah What they bring you no sey we for no fear No no no Taking advantage everyday Oh oh oh Now dey see say we no go give them way Imagine what we go do if we organize Imagine what we could do if we unify Oh Rise Now you know the ting wey you for do Stick yourself in place where you stand tall Watch your feet and step where You might go You dey mark ooo Dem no wan hear my speech Dem no make ready for me Dem fit to see my move then dem go see who I be I choose to say what I mean So all my people could see I no go lie I tell no lie lie lie Now you know say we no go fit to loose Yeah yeah yeah Something wey we know say we for choose No No No Nothing go fit block us in our way Oh oh oh If we are taking each step everyday Imagine what we go do if we organize Imagine what we could do if we unify Oh Rise Now you know the ting wey you for do Stick yourself in place where you stand tall Watch your feet and step where You might go Where you will grow Rise Rocky Dawuni "Rise" Lyrics & Liner Notes.docx